
(As we take remember our broda, George Floyd) I go buy sometin for area wey I dey stay. The moni wey I know; e don tay, Naim I give dem. Maybe e no legit! Whether na my fault or no be my fault, Dem no even allow me talk! Na so olokpa dem stand […]
from Brittle Paper https://ift.tt/3icdcPF
Comments
Post a Comment